Election Update

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

INEC Beg Appeal Court To Trash Judgment Wey Stop Dia May 10 Deadline

By: Esther Ayoola Aba, INEC don rush go Court of Appeal for Abuja to tell dem say make dem throway dat judgment wey Federal High Court give on May 20. Dis one dey happen afta Justice Muhammed Umar void di new rules wey INEC set, wey force political parties say make dem submit dia membership register by May 10 before dem fit join di 2027 election. Na one political party […]

todayMay 26, 2026 8

Local

Osun, Borno Carry First for CVR as INEC Drop Week 5 Registration Update

Osun, Borno and Lagos States don carry first for the ongoing Continuous Voter Registration (CVR) as the Independent National Electoral Commission, INEC, release new update on top the pre-online registration on Tuesday. According to the latest numbers wey INEC post for dem social media handle early Tuesday, the number of people wey don do pre-online registration don reach 5,385,060, while physical registration stand for 764,695 as of September 21. Out […]

todaySeptember 23, 2025 30

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds