Election Warning

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/Police-Oga-Warn-Youths-Make-Dem-Nor-Do-Katakata-for-Election.jpg

OBODO NAIJA

Police Oga Warn Youths Make Dem Nor Do Katakata for Election

Police Oga, di Inspector General of Police, Olatunji Disu, don drag ear give young pipo make dem nor allow politicians use dem cause katakata as 2027 general election dey come. Im give dis warning yesterday Sunday November 15th 2026, when im follow tori pipo tok for im visit go di village house of Govo of Abia State, Dr Alex Otti, for Isiala Ngwa South Local Government Area. Di Police Oga […]

todayNovember 16, 2026 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds