obodo oyinbo

Israel Opposition Leader Say Netanyahu Gas Comot Sharp Sharp

todayNovember 16, 2026 7

Background
share close

Israeli opposition leader, Gadi Eisenkot, tok on Sunday say Prime Minister, Benjamin Netanyahu, nor fit stay head of gornment for even one more minute because im actions dey shake democracy.

Eisenkot give dis warning for social media after one television report expose how Netanyahu chief of staff, Ido Norden, carry fake informate give police di day before di October 27 election.

Because of that fake report, police enter di  house gbab three members of United Arab List party for Israel without permission say dem dey chook hand for bribe.

Police later release di three men after dem torchlight di matter and see say di accusate nor hold water at all.

Written by: Jolayemi Olajide

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds