ELECTIONS

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Atiku Abubakar, Rabiu Kwankwaso Show Face for Opposition Leaders Summit for Oyo.

Opposition political leaders don gather for Ibadan, Oyo State, for national summit wey aim to strengthen unity and coordination among parties for Banquet Hall, Oyo State Government House. For statement wey dem drop for PDP official X page, organisers talk say di meeting na strategic move to tackle di challenges wey dey face di country. Oda politicians like Former Vice Presido, Atiku Abubakar and Former Kano Govo, Rabiu Kwankwaso also […]

todayApril 25, 2026 12

OBODO NAIJA

ADC Clear Matas David Mark Remain Dia National Chairmo

Di African Democratic Congress (ADC) don clear mata say di tuk dat former Senate Presido, David Mark don resign as dia party Chairmo, na big lie. Di statement come after false tuk dey spread wetin nor good, say Mark don resign, wey di party call “insidious fabrication.” ADC say, dem still dey united, focused, and dey ready to give Nigerians credible leadership. Dem con sti press tuk say di fake […]

todayApril 6, 2026 8

Lagos

Lagos, Osun, Ogun Dey Top for Online Voter Registration Table

The Independent National Electoral Commission (INEC) don release new story say Osun, Lagos, and Ogun state dey top for online Continuous Voter Registration (CVR) wey start ahead of 2027 general election. Osun carry first with 393,269 people wey don register, na 28.51% of everybody wey don sign up. Lagos come second with 222,205 (16.11%), and Ogun land third with 132,823 (9.63%). FCT sef join for top list with 107,682 (7.81%). […]

todayAugust 26, 2025 36

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds