insert_link obodo oyinbo EU Sama Musk X Wit €120m, Fit Shake Trump Mood EU don sama Elon Musk X wit €120m fine for breaking digital rules, and e fit scatter Trump side. Na first-ever fine under Digital Services Act, as X no clear transparency, dey play wit blue check for verified account. EU tech oga, Henna Virkkunen, yarn say na transparency mata, no be censorship, but US VP JD Vance don fire warning make dem no dey attack American company. todayDecember 5, 2025 7