As Tinubu Loan Money Take Dey Save Nigerian Student
By: Mariam Ajayi Federal gorment Student Loan Oga tuk say students dey rush loan as school fees and sapa dey squeeze dem. Sawyerr drop dis yarn for TV sit down tuk, as e reveal say di loan don save naija students, if not, drop out for many. E say di way student take dey apply for dis loan show say, mehn dey pass through alot and alot dey pass through […]