FIFA Forward Enterprise

1 Result / Page 1 of 1

Background

Sports

UEFA Fire Warning Shot At Infantino Over FIFA World Cup Sale Plan

By: Esther Daniel UEFA don threaten FIFA Presido Gianni Infantino with legal action and warn am say make nobody destroy any document about di controversial plan to sell shares in FIFA competitions. DiĀ  matter burst after reports show say FIFA wan sell part ownership of tournaments like men and women World Cup plus Club World Cup under one plan wey dem call FIFA Forward Enterprise. UEFA, together wit CONCACAF and […]

todayAugust 3, 2026 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds