Heavyweight Champ Hrgovic Yab Anthony Joshua
IBF heavyweight champion Filip Hrgovic don tell Anthony Joshua make he hang boxing glove, say de British-Nigerian boxer don finish and dat make hin stop boxing kpatakpata. Hrgovic tok dis one for Ariel Helwani Show as Joshua dey prepare for hin massive clash against fellow Briton Tyson Fury for Cardiff on Friday, December 11. De Croatian boxer tok say Joshua dey only take de fight because of di money wey […]