Fury vs Joshua

3 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Fury Say Fight With AJ Fit Scatter Over Money Matter

By: Kofoworola Olayinka Fight between Tyson Fury and Anthony Joshua never officially confirm yet, as money matter don dey cause problem for di proposed fight. Fury, 38, say negotiation don stall because Eddie Hearn and im team dey demand more money. Fury talk dis one for video while e dey exercise, saying di financial disagreement fit stop di fight from happening.

todayAugust 21, 2026 10

Sports

Fury To Fight One More Warm-Up Fight Before Joshua Mega Clash

By: Esther Ayoola Tyson Fury manager, Spencer Brown,  say, like dis,  dem sti dey find warm up match for  Fury before im go face Anthony Joshua for di big showdown wey everybody dey wait. Fury just come back to ring earlier dis month, and e beat Arslanbek Makhmudov for Tottenham Hotspur Stadium afta 16 months break. Afta di fight, Fury con push for Joshua fight,  say, im don sign im […]

todayApril 27, 2026 14

Sports

Fury Tell Joshua To Forget Wilder Fight

By: Esther Ayoola Tyson Fury don tell Anthony Joshua say make im forget Deontay Wilder and focus on fight wey dem fit do next if he win Arslanbek Makhmudov on Saturday. Fury go come back from im 16 months break to fight Makhmudov for Tottenham Hotspur Stadium. Di British boxer dey push Joshua make e no go pick any interim fight, but instead make e face am direct. Meanwhile, Deontay […]

todayApril 10, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds