germany

4 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

US Plan To Comot About 5,000 Troops From Germany

US Defense Secretary, Pete Hegseth,  don order make about 5,000 American soldiers comot from Germany within di next one year, according to Di Pentagon on Friday. Dis move dey come as fresh wahala dey show for relationship between United States and Europe over di Middle East war. At di same time, Donald Trump announce say tariff on cars and trucks from di European Union go rise to 25 percent from […]

todayMay 2, 2026 12

obodo oyinbo

Germany Make Moves To End Strait Of Hormuz Blockade  

Senior man German Chancellor Friedrich Merz like dis dey cut chain oh, say Germany ready to help stop Iran from blocking Strait of Hormuz. Im yarn dis one During im visit to German army for Munster, e say dem fit even use military join secure free movement of ships if need arise say any long blockade go cause serious economic wahala for many countries. Russia don talk say dem go […]

todayApril 30, 2026 19

obodo oyinbo

Germany Make Moves To End Strait Of Hormuz Blockade

By: Esther Ayoola Senoir man German Chancellor Friedrich Merz like dis dey cut chain oh, say Germany ready to help stop Iran from blocking Strait of Hormuz. Im yarn dis one During im visit to German army for Munster, e say dem fit even use military join secure free movement of ships if need arise. Say any long blockade go cause serious economic wahala for many countries.

todayApril 30, 2026 15

obodo oyinbo

Germany Plan To Send Minesweeper Go Hormuz

Germany go soon send one minesweeper ship go Mediterranean Sea for possible mission for Strait of Hormuz after US and Iran war don end, defence ministry spokeswoman tell AFP on Saturday. Some countries don talk say dem ready join “neutral” mission to secure Strait of Hormuz. US talk last week say dem dey clear sea mines with Iran, but Iran never confirm am. German navy ship “Fulda” go deploy “within […]

todayApril 25, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds