Senior man German Chancellor Friedrich Merz like dis dey cut chain oh, say Germany ready to help stop Iran from blocking Strait of Hormuz.
Im yarn dis one During im visit to German army for Munster, e say dem fit even use military join secure free movement of ships if need arise say any long blockade go cause serious economic wahala for many countries.
Russia don talk say dem go continue to stay for Mali to fight terrorism and extremism.
Kremlin spokesman, Dmitry Peskov, yarn dis one on Thursday as response to Tuareg rebel group wey want make Russia comot.