Niger Gornment Wan Lift Curfew For Minna
By: Mariam Ajayi Niger State Gorment don lift di curfew wey dem impose for Minna, after days of tension and unrest over di death of 37 pipu wey dey NSCDC custody. Na Gofnor Umaru Bago announce di decision on Sunday, September 20, during a three-day prayer for di victims. Di curfew bin come after protests and destruction of property following di deaths, while touchlighting sti dey go on to find out […]