hanta virus

3 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

WHO Clear Cruise Ship From Deadly Disease, Hantavirus

Di World Health Organization (WHO) on Thursday declare say di deadly hantavirus outbreak inside di cruise ship MV Hondius don officially end after di last person leave quarantine. Inside press conference, WHO Oga Tedros Adhanom Ghebreyesus naim announce di ogbonge update. U sabi say, na 12 pipo catch di virus and three kpai since di ship comot Argentina on April 1. And dis mata bin shake everywia for dat April […]

todayJuly 3, 2026 11

Health

Floating Fortress: How One South America Journey Land Pipo With Sickness for Doctor House

Di open ocean normally dey flow with fresh breeze, but one cruise ship bring one ogbonge sickness, wey spread body like egg for aboki meshai bread, don leave pipo dey wonderment. Dis time around nor be corona virus, dem call dis sickness Hantavirus. Dis virus pick race dey spread like say im dey run Olympic race with cheetah, just di same way one bad apple fit spoil full basket of […]

todayMay 25, 2026 25 2

obodo oyinbo

US Wan Rush Comot Americans From Hantavirus Ship

United States don talk say dem dey arrange evacuation flight to carry Americans wey dey inside one cruise ship wey hantavirus don affect, as di ship dey head go Canary Islands. According to one spokesperson from di U.S. State Department, government dey work to make sure say all American passengers return home safely. Dem also talk say dem dey cooperate with government of Spain and other U.S. agencies to handle […]

todayMay 9, 2026 21 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds