Tears everywia for Germany as heatwave kpai 14,000 Pipo
By: Mariam Ajayi Nor be small jogolo for Germany, dat dia heatwave don kpai kpai pipo full ground, dat like dis nothing less dan 14,000 pipo naim don kpai dis summer alomng According to public health officials, Di Robert Koch Institute say about 9,600 pipo kpai within one week for late June when temperature pass 40 degrees Celsius. Di institute say people wey dey above 75 years make up […]