i Independent National Electoral Commission

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/inec.jpg

OBODO NAIJA

INEC Shift Ad-Hoc Staff Recruitment Deadline Go Front

Di Independent National Electoral Commission (INEC) don extend deadline for recruitment of election workers (INECPRES) reach December 3, 2026. For press statement wey Chairman of INEC Information and Voter Education Committee (IVEC), Mohammed Kudu Haruna sign on Thursday, di commission tok say di recruitment exercise wey start on September 18, 2026, suppose end on November 18, but dem don extend am by two weeks after dem review di exercise. INEC […]

todayNovember 20, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds