insert_link obodo oyinbo Somalis No Suppose Dey US – Trump By: Rilwan Agbomeji US President, Donald Trump don scatter ground for White House cabinet meeting for Tuesday as e burst out say e no want Somali immigrants for America at all, even rub insult on top Somalia head, yarn say di country “barely dey” and people for there just run up and down dey kpai dia sef. Na dis same time US immigration officials dey cook one heavy raid wey […] todayDecember 3, 2025 18