INDIA

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Shettima Land India To Represent Tinubu For BRICS

By: Damilola Adekunle Vice Presido Kashim Shettima don land New Delhi, India, to represent Presido  Bola Tinubu for di 18th BRICS Leaders’ Summit. Shettima dey lead high-level Najia team as Najia dey look to boost trade, investment and International relations with BRICS member and partner countries. Najia time  go also push areas like agriculture, technology, AI, industrial development and digital economy. Foreign Affairs Minister Bianca Odumegwu-Ojukwu say Najia wan learn […]

todaySeptember 11, 2026 14

International

India Don Raise Alarm As ‘Brain-Eating’ Amoeba Infection Don Double

India don issue health alert after cases and death wey rare water-born “brain-eating” amoeba cause don double compared to last year for Kerala, wey be one southern state. Numbers still small, but Altaf Ali, doctor wey dey inside government task force to stop di spread, tell AFP say dem dey run plenty tests all over di state to find and treat di cases. Officials report say dis year dem get […]

todaySeptember 18, 2025 62

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds