OBODO NAIJA

Shettima Land India To Represent Tinubu For BRICS

todaySeptember 11, 2026 4

Background
share close

By: Damilola Adekunle

Vice Presido Kashim Shettima don land New Delhi, India, to represent Presido  Bola Tinubu for di 18th BRICS Leaders’ Summit.

Shettima dey lead high-level Najia team as Najia dey look to boost trade, investment and International relations with BRICS member and partner countries.

Najia time  go also push areas like agriculture, technology, AI, industrial development and digital economy.

Foreign Affairs Minister Bianca Odumegwu-Ojukwu say Najia wan learn from India experience, especially as dem dey use technology and AI to create opportunities for dia young people.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds