US And Iran Exchange Bomb scarra strait of Hormuz
By Oluwatosin Ibrahim America and Iran don share some goodies, bomb diaself for di second day straight on Thursday scarra di Strait of Hormuz. U sabi say, US Presido, Donald Trump, bin complain on Wednesday, say Iran nor dey hear English, dat when dem ready tuk peace, dem go calm down. According to di US military, dem hit about 90 military targets, including di store wey Iran dey keep dia […]