KIDNAP

3 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

How Lagos State Police Go Gbag Fake Kidnap Victims

Lagos State Police Command don do small ji mike gbab 26 fine-boys and fine-girls from other countries including some camerounians wey con fake dia kidnap. According to di police, na one 22-year-old Cameroonian woman carry report go police station say dem kidnap am, afta she travel come Nigeria to see one 39-year-old Chadian man wey she dey date for internet. But as police start to dig di dig, ehn, dem […]

todayJune 19, 2026 21

OBODO NAIJA

Bad Boys Storm Kogi, Kpai School VP, Kidnap Students

Armed bad boys don storm Iluke community for Kogi on Wednesday morning, kpai three people join school VP. Di gunmen operate for hours, dey shoot scatter-scatter to tension di whole town. Dem come pack students wey wan write WASSCE English paper run enter bush. Residents don enter heavy mourning, dey beg government for sharp-sharp security help to rescue di kids.

todayJune 11, 2026 8

Entertainment

Police Don Rescue Peller From Alleged Kidnappers

Nigeria police force don rescue popular TikToker, Peller, wey dem kidnap. Peller, wey plenty people sabi for TikTok, some unknown gunmen kidnap am on Wednesday while e dey do live video for social media. But for new update wey show for social media on Thursday morning, Peller close padi and colleague, Sandra Benede talk say police don rescue am. For live video, Sandra talk say dem don find Peller and […]

todayAugust 28, 2025 171

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds