Lagos-Calabar Highway

5 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

FG Warn Nigerians Make Dem Stop Steal Road Materials

By: Olabisi Olatunji Federal Gornment don warn Nigerians make dem stop vandalising and carrying construction materials from Lagos-Calabar Coastal Highway. FG media aide, Francis Nwaze, give di warning on Thursday, August 13, 2026, after pictures show some people allegedly dey carry materials from di road project. Nwaze say anybody wey dey vandalise di highway dey attack national property and money wey belong to Nigerians. Di warning come few days after […]

todayAugust 13, 2026 7

OBODO NAIJA

Presidency Fire Back As Donald Duke Criticise Lagos-Calabar Highway

By: Olabisi Olatunji Presido don reply Donald Duke after him question di N15 trillion Lagos-Calabar Coastal Highway project. Presidential aide Temitope Ajayi tok on Wednesday say di project remain important despite di criticism. Donald Duke, during Arise TV interview on Tuesday, argue say di money fit solve problems for oda sectors instead. Duke also claim say di highway no go pass Epe and say road already connect Lagos to Calabar.

todayAugust 5, 2026 8

Politics

Donald Duke Blast Lagos Calabar Highway, Say Na Wrong Priority

By: Esther Daniel 2027 presidential candidate for Peoples Redemption Party, Donald Duke, tok on Tuesday during interview for sidun tuk say Lagos-Calabar Coastal Highway na wrong priority because Nigeria no fit afford di project. Di former Cross River gofnor argue say road already dey from Lagos to Calabar, so gornment suppose repair am instead of spending billions on new highway wey im believe e no go pass Epe. Duke say […]

todayAugust 5, 2026 9

Lagos

Court Dismiss Lagos-Calabar Highway Suit Against FG

JUSTICE Akintayo Aluko of Federal High Court for Lagos don strike out suit wey Winhomes Estate Global Services Ltd file against Attorney-General of di Federation, Minister of Justice, and four others over Lagos-Calabar Highway project. CEO of Winhomes, Ifeoma Okengwu, and her company bin beg court make dem stop Federal Ministry of Works from using land wey dem claim na dia own for di highway project, and dem dey seek […]

todayNovember 24, 2025 16

Lagos

Section 1 Of Lagos-Calabar Coastal Highway Go Ready For Public Use Dec 12

Federal Government don set December 12 to December 17 to open Section 1 of Lagos-Calabar Coastal Highway for public use. Works Minister Dave Umahi give di assurance for Lagos during review of outstanding work on di 700km highway yesterday. Section 1, wey span 47.47 kilometres, get six lanes and two carriageways. Umahi talk say dem don set aside April next year to complete and commission Section 1 plus half of […]

todayNovember 24, 2025 95

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds