Lagos governorship race 2027

4 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Jandor Pull Out For Lagos Governorship Race

Di 2023 Pipos Democratic Party Lagos state governorship candidate, Dr Abdul-Azeez Adediran, AKA Jandor, don withdraw from Lagos 2027 governorship race. He tuk dis one on Thursday for news conference, say e dey follow President Bola Tinubu endorsement of Deputy Governor Obafemi Hamzat as APC consensus candidate. Jandor, wey be Lagos4Lagos Movement leader, explain say dem don earlier agree to support whoever party choose, so he decide to step down. […]

todayApril 30, 2026 13

Politics

Jandor Hold Ground For 2027 Lagos Race

Di pipos democratic party 2023 lagos governorship candidate, Dr Abdul-Azeez Adediran wey dem sabi as Jandor don talk say im still dey inside 2027 Lagos governorship race. Dis one happen even as plenty APC leaders dey endorse Deputy Governor, Dr Obafemi Hamzat, for di position. Pipo like Governor Sanwo-Olu, Speaker Mudashiru Obasa and Chief of Staff Femi Gbajabiamila don show support for Hamzat. Reacting, Jandor tuk say e respect all […]

todayApril 28, 2026 13

Lagos

Hamzat Thank Sanwo-Olu For Endorsing Im Push For 2027 Governorship Race

By: Esther Ayoola Lagos Deputy govo, Obafemi Hamzat don show appreciation to Babajide Sanwo-Olu afta e endorse am as preferred successor for 2027 governorship election for Lagos State Naija. Hamzat tuk dis one on Monday for him X handle, say di endorsement na big vote of confidence on his  leadership and service to Lagos people. Di deputy governor also promise say if dem give am chance, e go continue good […]

todayApril 27, 2026 21

Lagos

BREAKING: Sanwo-Olu Back Hamzat for Lagos Governorship Race

By: Esther Ayoola Lagos state govo, Babajide Sanwo-Olu like dis don join endorse im deputy, Kadri Hamzat, as All Progressives Congress candidate for 2027 governorship election for Lagos. Sanwo-Olu make di announcement for Lagos House, Marina, in presence of state executive council members, APC leaders, and all 57 local government and LCDA chairmen. Di governor say Hamzat get enough experience and deep knowledge to lead di state, na why e […]

todayApril 27, 2026 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds