Lagos

Hamzat Thank Sanwo-Olu For Endorsing Im Push For 2027 Governorship Race

todayApril 27, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Lagos Deputy govo, Obafemi Hamzat don show appreciation to Babajide Sanwo-Olu afta e endorse am as preferred successor for 2027 governorship election for Lagos State Naija.

Hamzat tuk dis one on Monday for him X handle, say di endorsement na big vote of confidence on hisĀ  leadership and service to Lagos people.

Di deputy governor also promise say if dem give am chance, e go continue good governance and better service delivery for di state.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds