Lagos govt sex offender news

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Baba Ijesha Name Don Enter Sex Offenders Register – Lagos Govt

Di Lagos State Domestic and Sexual Violence Agency don confirm say Nollywood actor Olanrewaju James, wey dem sabi as Baba Ijesha, don enter Lagos State Sex Offenders Register after e don finish im jail term for sexually assaulting one minor. Di actor wey dem convict in 2021, na for offence wey involve 14-year-old pikin girl. One video wey dey circulate but no verify show Baba Ijesha siddon for inside car […]

todayNovember 17, 2025 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app