Lagos political news

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos APC Big Men Pick Hamzat As Consensus Candidate For 2027 Governorship Race

By: Esther Ayoola One ogbonge group, wey call dem selves, Governance Advisory Council (GAC), wey be top advisory body of All Progressives Congress for Lagos State, like dis don join force endorse Dr. Kadri Obafemi Hamzat as dem consensus candidate for 2027 governorship election. Chairmo of GAC, Oluyole Olusi, naim convasate dis mata to tori pipo on Tuesday as Govo Babajide Sanwo Olu carry Hamzat go see dem Oluyole say, […]

todayApril 29, 2026 18

Lagos

Lagos APC Go Start E-Registration For 20 Local Government Areas

By: Rilwan Agbomeji Lagos State APC don announce say dem go start electronic registration and revalidation for party members across di state. Di e-registration exercise go run from January 5 reach January 28, 2026 for all 20 local govment areas of Lagos. APC Lagos Chairman, Pastor Cornelius Ojelabi, talk dis one for end-of-year briefing with journalists for Lagos. E talk say di move dey meant to strengthen di party structure […]

todayDecember 29, 2025 24

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds