Lagos Tejuosho market

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

LAWMA Lock Shops For Ojuelegba Over Illegal Refuse Dumping

By: Yusuf Abuh Lagos Waste Management Authority (LAWMA) don cut chain oh, like dis now hand don touch some shops and business places for Tejuosho-Ojuelegba area because say traders dey dump dirty anyhow. Dis one hapun on Thursday after several warnings and repeated failure by di affected traders to obey sanitation rules. LAWMA oga, Dr. Muyiwa Gbadegesin, say di action na to restore clean environment, protect public health and make […]

todayJuly 31, 2026 3

Lagos

Lagos Don Start Tejuosho Market Clearance

Lagos State goment, through di Ministry of Environment and Water Resources, yesterday begin clearance of Tejuosho Market for Yaba, Lagos. Di operation aim to restore sanity and uphold environmental standards for di area, and e dey in line with Governor Babajide Sanwo-Olu THEMES+ agenda to make di state cleaner and better for business. Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, talk say public spaces suppose remain orderly, safe and […]

todayNovember 19, 2025 21

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds