LASTMA Give Report Say Na 69 Kpai, 246 Wunjure For Lagos Road Crash Q1 2026
By: Esther Ayoola Lagos State Traffic Management Authority tuk say na about 69 pipo don kpai like dis for road askident across Lagos between January and March 2026, while 246 others get wunjuries. LASTMA General Manager, Olalekan Bakare-Oki naim yarn dis one for interview with News tatafo on Sunday. Say drivers just dey drive wawa and naim dey cause all these askidents. E sti tuk say dem clear over 600 […]