Light

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/Power-Minister-Say-Nigeria-Fit-Get-Steady-Light-In-3-to-5-Years.png

OBODO NAIJA

Power Minister Say Nigeria Fit Get Steady Light In 3 to 5 Years

Power Minister of Nigeria, Joseph Tegbe, don talk say Nigerians fit begin enjoy steady light within di next three to five years. E make dis statement on Monday, November 9, as e dey talk about how Gornment wan take make light supply better for siddon tok. Tegbe say Nigeria need to build more power lines and increase di amount of  light wey di country fit carry go different areas. E […]

todayNovember 10, 2026 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds