LOCAL GOVERNMENT

3 Results / Page 1 of 1

Background

south west

Governor Adeleke ask Police to Commot Security for APC Local Gofnor Chairmen

  By : Jolayemi Olajide Osun State Governor, Ademola Adeleke, don tell the Inspector General of Police make e order im men to commot security personnel from di local gofnment chairmen wey belong to APC. Baba govo, Adeleke sorosoke dis one for Osogbo, as im ma dey touch light di Federal High Court judgement wey throway im party Accord Party and five others through window. After di judgement, na so […]

todayJune 16, 2026 6

Local

Lagos Assembly Tell Sanwo-Olu Make E Arrange Plan for Local Gov’t Lawmakers to Get Money Power

Lagos State House of Assembly on Tuesday don call on top Governor Babajide Sanwo-Olu make e provide better plan wey go allow local government councils manage their own money. Dis move na to make democracy strong for grassroots level by giving councillors financial independence from local government chairmen wey be di executive arm. Di resolution, wey Hon. Sani Okanlawon lead, show say di current arrangement wey local government lawmakers dey […]

todaySeptember 17, 2025 32

Lagos

“Do Wetin Dem Elect Una For” – Obasa Tell Lagos LG, LCDA Chairmen

Speaker of di Lagos State House of Assembly, Mr. Mudashiru Obasa, don charge di chairmen of di 20 local governments and 37 local council development areas (LCDAs) for di state make dem deliver on wetin people elect dem to do and give better life to di people wey dey grassroots. Obasa give dis charge on Thursday for one summit with LG and LCDA chairmen, vice chairmen, council leaders and majority […]

todayAugust 29, 2025 27

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds