michael olise

4 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Micheal Olise Help France Beat Belgium 4-1

By: Ajayi Mariam Michael Olise agba ball yesterday, from bench oh naim hin takeĀ  help France turn di game around beat Belgium 4-1 for UEFA Nations League on Monday. Dodi Lukebakio put Belgium ahead for first half as dem dey look for dia first competitive win against France for 45 years. But Desire Doue level di score for 77th minute before Olise set up Rayan Cherki four minutes later to […]

todayOctober 6, 2026 14

Sport Yarns

How Olise Beat Mbappe Carry French Best Player Abroad Award

By: Esther Ayoola Michael Olise don win award as best French player wey dey play outside France say im play a very strong season for Bayern Munich. E beat players like Rayan Cherki, Hugo Ekitike, Kylian MbappĆ© and William Saliba to carry di honour. For Germany, Olise na one of Bayern main players and im even lead for best passes for Bundesliga and Champions League. Im finish di season with […]

todayMay 12, 2026 45

Sports

Bayern No Go Sell Olise At All – Max Eberl

Bayern Munich don quickly shut down any gist wey dey fly about Michael Olise, as sporting director Max Eberl drop strong, message about di club stand on di French winger. Eberl tell ZDF on Saturday say di Bundesliga champions no wan hear any offer for di 23-year-old attackers, say Michael Olise no dey for sale at all, not even for one second. Di statement come as attention don dey grow […]

todayApril 26, 2026 40

Sports

Bayern Run Comeback Beat Real Madrid 4–3 For Crazy Champions League Night

Say nor be small drama on Wednesday night for Allianz Arena for Germany,Ā  wia Bayern Munich beat Real Madrid 4–3 to qualify 6–4 on aggregate for Champions League semi-final against PSG. Madrid start di matchĀ  very fast, as Arda Guler score just under one minute and later add another goal from free-kick, while Kylian Mbappe also score to give them strong fight. Bayern answer back through Harry Kane and other […]

todayApril 16, 2026 40

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds