obodo oyinbo

US Presido Declare Total Shut Down For Strait of Hormuz

todayJune 11, 2026 15

Background
share close

By: Shalom Ovie

US. Presido, Donald Trump don send words to IRan say United States go hit Iran “very hard” tonight.

Im tuk dis one for truth social, Say, dem go take over Kharg Island plus other oil infrastructure sites. Meanwhile, Iran Foreign Ministry don condemn di US strikes, say e don make di ceasefire almost useless
Iran Revolutionary Guards carry out retaliatory attacks on US forces for Kuwait, Bahrain and Jordan, according to Iranian reports.

Written by: News Editor 2

Rate it

Similar posts

obodo oyinbo

Trump Threatens Iran Say Economy Fit Destroy

By: Mariam Ajayi US Presido Donald Trump don warn Iran say if dem no reach agreement with America, e fit  wipe Iran out or make dia economy rot. Trump give di warning during Fox News interview on Sunday, as tension dey rise ahead of United Nations General Assembly for New […]

todaySeptember 21, 2026 6


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds