MIKEL ARTETA

4 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Arsenal Legend Warn Club Make Dem Think Twice Before Signing Osimhen

By: Mariam Ajayi Arsenal legend Alan Smith don warn di club say Galatasaray striker Victor Osimhen fit no be di right tactical or financial choice for Arsenal as di Premier League champions dey consider whether to sign di Nigerian striker dis summer. Smith tell tv tatafo pipo say Arsenal need a proper centre-forward but dem must make sure say whoever dem sign fit well into Mikel Arteta squad without disturbing […]

todayAugust 21, 2026 13

Sports

Arsenal Players Believe Vinicius Jr Transfer Don Near

By: Esther Daniel Reports from Spain claim say Arsenal dressing room don believe Real Madrid star Vinicius Junior fit soon join di Gunners. According to AS, Arsenal players don begin ask questions about di possible transfer after sporting director Andrea Berta reportedly show say di club serious to sign di Brazilian. Manager Mikel Arteta also don reportedly discuss wit Vinicius about d i role wey e go play if e […]

todayAugust 5, 2026 11

Sport Yarns

Arsenal Finally Break 22-Year Jinx, Carry EPL Title

By: Esther Ayoola Arsenal Football Club don finally win di English Premier League title on Tuesday afta Manchester City draw 1-1 for Vitality Stadium. Dis na di first time for 22 years wey Arsenal go carry di Premier League trophy, afta dem don finish as runners-up for three seasons back-to-back. Manchester City bin need to win to keep di title race alive but dem fall hand beta style. Arsenal go […]

todayMay 20, 2026 15

Sports

Arsenal Title Hope Dey Fade – Mikel Obi

Former Chelsea midfielder John Obi Mikel say like dis Arsenal don dey run out of ideas for Premier League title race after dem lose 2-1 to Bournemouth for Emirates. Di result make dem still get 6 points lead, but Manchester City don close gap with a strong 3-0 win over Chelsea. City fit even level Arsenal if dem win dia outstanding match and also beat Arsenal for dia next league […]

todayApril 15, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds