Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Former Chelsea midfielder John Obi Mikel say like dis Arsenal don dey run out of ideas for Premier League title race after dem lose 2-1 to Bournemouth for Emirates.
Di result make dem still get 6 points lead, but Manchester City don close gap with a strong 3-0 win over Chelsea.
City fit even level Arsenal if dem win dia outstanding match and also beat Arsenal for dia next league clash.
Mikel advise Arteta say make e try motivate di team and reduce too much micromanaging if dem wan finally carry di title.
Written by: Ridwan Agbomeji
ARSENAL EPL MIKEL ARTETA Mikel Obi
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026