Sport Yarns

Arsenal Finally Break 22-Year Jinx, Carry EPL Title

todayMay 20, 2026 5

Background
share close

By: Esther Ayoola

Arsenal Football Club don finally win di English Premier League title on Tuesday afta Manchester City draw 1-1 for Vitality Stadium.

Dis na di first time for 22 years wey Arsenal go carry di Premier League trophy, afta dem don finish as runners-up for three seasons back-to-back.

Manchester City bin need to win to keep di title race alive but dem fall hand beta style.

Arsenal go collect di trophy for Selhurst Park on Sunday when dem play dia last match of di season on May 24.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds