Federal Gornment To Scrap JSS-SSS For Secondary School
Di Minister of Education, Dr. Tunji Alausa, don drop micro soft word say gornment go stop di policy wey dey separate Junior Secondary Schools from Senior Secondary Schools. According to FG di reason why dem do am like dat don fail. Oga minister of education yan dis one as dem announce di Ministerial Committee for Abuja on Tuesday. Di explanation go shock u, say policy make children drop out from […]