Muyiwa Gbadegesin

4 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

LAWMA Seal 25 Buildings For Okota Over Dirty Environment

By: Mariam Ajayi LAWMA don seal over 25 buildings for Okota because of dirty environment, as dem share 172 recycling bins give houses for Osborne Estate, Ikoyi. Di oga of LAWMA, Dr Muyiwa Gbadegesin, lead dem workers go clear plenty refuse wey people dump anyhow for Ago Palace Way, including road middle and around bridge. LAWMA carry compactor trucks, payloader, tipper trucks and street sweepers go clear di dirty place, […]

todayOctober 12, 2026 5

Lagos

LAWMA Tell Lagos People: No Buy for Roadside

By: Kofoworola Olayinka LAWMA don warn Lagos residents say anybody wey buy goods from illegal roadside traders fit face arrest and prosecution, as enforcement go start next week. LAWMA Managing Director, Dr. Muyiwa Gbadegesin, give di warning on Tuesday for di authority headquarters for Lagos, saying di move na to stop illegal trading, waste dumping and blockage of public spaces. E say residents wey buy from traders for roads, medians, […]

todaySeptember 9, 2026 15

Lagos

LAWMA Lock Markets Over Dirty Environment

By: Yusuf Abuh LAWMA don lock some markets and plazas for Ayobo, Lagos, on Sunday over repeated environmental violations and illegal dumping. LAWMA Project WISE team carry out di enforcement around Ayobo-Ipaja axis to clear waste backlog and stop illegal dumping. LAWMA boss Muyiwa Gbadegesin say dem target facilities wey repeatedly break di environmental rules despite several warnings. Rock of Age Plaza, Ajerogun I Market, Ayobo Market and Oba Plaza […]

todayAugust 25, 2026 14

Lagos

Lagos Set To Scrap Old Dumpsites, Build Waste-To-Energy Plants

By: Yusuf Abuh Lagos State Gornment like dis now, don announce plan wey dem go take make waste management beta for di obodo Lagos, say dem wan change di old dumpsites and replace dem with material recovery centres and waste-to-energy plants. Lagos waste manement oga, Muyiwa Gbadegesin fire dis mata on Tuesday during di agency mid-year media tuk tuk for Ijora-Olopa, Lagos. Im say di new plan go focus on […]

todayAugust 12, 2026 20

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds