National Assembly Nigeria

6 Results / Page 1 of 1

Background

National

Oshiomhole Tell Akpabio To Resign As Senate Presido

By: Esther Ayoola Oga Seneta wey dey represent Edo North for Senate, Adams Oshiomhole don call on Senate Presido, Godswill Akpabio, say make e resign over di new amendment for Senate Standing Orders. Oshiomhole tok dis one for Abuja afta Thursday Plenary, say di new rules get “moral crisis”, dat person must do 8 years for senate before e go fit become senate presido, nor make brain and dat Even […]

todayMay 8, 2026 10

OBODO NAIJA

Senate Confirm Tegbe, Enikanolaiye As New Ministers

By : Jolayemi Olajide Nigerian Senate don confirm Joseph Olasunkanmi Tegbe and Ambassador Sola Enikanolaiye as new ministers for Federal Republic of Nigeria. Di  confirmation hapun on Wednesday after both men finish their screening for Senate floor during Committee of the Whole session. President Bola Tinubu send letter to the Senate on Tuesday, ask lawmakers make dem quickly approve the nominations under Section 147(2) of the 1999 Constitution. During im […]

todayMay 7, 2026 10

National

Senate Push New Law To Raise Police Funding

By: Esther Ayoola Senate don begin consider bill wey go cancel and re-enact Naija Police Trust Fund Act for 2025 to improve how police go dey receive dia  money. Senate Leader, Senator Opeyemi Bamidele, naim lead di tuk, say di bill go change things for di police. Say like dis, di Naija police dey suffer serious lack of funding and e dey affect how dem dey perform. Dem tuk say, […]

todayApril 29, 2026 12

National

How Drama Promax Take Sup For Nass Over E-Transmission For 2027 Elections

By: Esther Ayoola Drama burst for National Assembly of Naija on Tuesday as lawmakers approve electronic transmission of election results but sti keep manual collation as backup ahead of 2027 elections. A move wey bring serious argument for both Senate and House of rep. For Senate, about 15 lawmakers led by Enyinnaya Abaribe protest against di clause wey say manual Form EC8A fit serve as main result, if electronic transmission […]

todayFebruary 18, 2026 18 2

National

Reps Committee Hail Women Affairs Ministry Inclusive 2026 Budget

By: Esther Ayoola House of Representatives Committee on Women Affairs don praise Ministry of Women Affairs and Social Development for di strong work wey dem dey do to solve problems for women across di country dey face. Committee Chairperson, Hon. Kafilat Ogbara, tuk dis one on Tuesday during 2026 budget defence with di Minister, Hajiya Imaan Sulaiman-Ibrahim, for National Assembly, as she hail di ministry for efforts on gender-based violence, […]

todayFebruary 11, 2026 20

National

Reps Don Raise Alarm Say Terrorists Wan Bomb National Assembly

Di Chairman of House of Representatives Committee on Internal Security, Garba Muhammad, don drop serious gist say terrorists don send threat message to bomb di National Assembly complex. E yarn dis tori during one public hearing on top bill wey wan create Legislative Security Directorate to beef up security for di National Assembly. According to am, Nigeria seat of democracy dey face heavy wahala, from small small crimes like motor […]

todayOctober 29, 2025 35 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds