Nigeria Customs Service

6 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Customs Hand Over 399 Seized Rifles To NSA

Nigeria Customs Service, NCS, don hand over more dan 399 seized rifles to di office of National Security Adviser, Nuhu Ribadu, as part of efforts to stop illegal arms movement for di country. Customs boss, Adewale Adeniyi, talk on Monday say di service don finish examination of di arms wey dem seize for Tincan Island Port, where dem find 399 fully assembled Jojef firearms plus plenty rifle parts. Adeniyi warn […]

todayAugust 18, 2026 10

National

Customs Change Recruitment Game, New Jobs Go Drop Every Year

By: Esther Daniel Nigeria Customs Service don announce say recruitment into di agency go now happen every year instead of di irregular system wey applicants dey wait years before another exercise. Comptroller-General of Customs, Adewale Adeniyi, make di announcement on Tuesday during briefing for Customs headquarters for Abuja as im release di final list of successful candidates for di 2024/2025 recruitment. Adeniyi explain say di new policy go help di […]

todayAugust 4, 2026 8

OBODO NAIJA

Customs say viral recruitment update na fake

By : Jolayemi Olajide Nigeria Customs Service don warn say di recruitment update wey dey spread for social media na fake and no come from di agency. Customs spokesman Abdullahi Maiwada tok for X on Thursday, advise Nigerians make dem ignore di false information. E say Customs go only announce recruitment through dia official communication channels and verified social media pages. Maiwada also beg members of di public make dem […]

todayJuly 23, 2026 14

OBODO NAIJA

Senate Clear Customs Over ₦62bn

Senate Committee on Public Accounts don clear Nigeria Customs Service over allegation say dem no remit ₦62.2 billion enter Federation Account as stated for 2019 Audit Report. Di committee, wey senators lead di touch lighting, take decision after dem hold session with Customs Comptroller-General, Bashir Adeniyi, over 77 audit queries for 2019 and 2020 reports. Dem say dem still go set up ad hoc reconciliation panel to review remaining 76 […]

todayJune 17, 2026 10

Lagos

Apapa Customs Seize 1.81 Tonnes Of Loud Weed, Expired Drugs Worth ₦12.7bn

Apapa Area Command of Nigeria Customs Service don do jet li block 1.81 tonnes of Cannabis Sativa, wey dem also dey call Canadian Loud nor be only dat, plus expired drugs of about ₦12.7 billion, naim dem for Apapa Port, Lagos. Customs tuk, tuk, Isah Sulaiman, tuk say the gbabing hapun dis week, and dem officially announce am on Tuesday. Comptroller Emmanuel Oshoba, wey be Area Controller, naim explain di […]

todayJune 17, 2026 16

OBODO NAIJA

Ogun Customs Burst Smugglers, Seize Contraband Goods

By : Jolayemi Olajide Nigeria Customs Service for Ogun Area 1 branch yesterday do small jet li seize 10,126 parcels of Indian hemp wey pipo dey call Ghana Loud, and say di drugs fit reach over N6 billion. Acting Comptroller Olukayode Afeni naim dey konfamate dis mata say dem catch the contraband for different places across Ogun State as dem dey fight smugglers and illegal business. According to am, di […]

todayMay 13, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds