Nigeria vs Poland draw

1 Result / Page 1 of 1

Background

Sport Yarns

Calvin Bassey Explain How Dem To Loose Guard Nack Poland

By : Jolayemi Olajide Super Eagles bouncer defender, Calvin Bassey don yanyanpu say Poland get luck for dia international friendly match wey dem nack for Warsaw on Wednesday. Bassey clean mouth, sit down tuk say na small small mistake na make Poland cancel di beta lead wey Terem Moffi and Paul Onuachu bin give Nigeria. According to di senior man defender, dat one mean say dem gat work on dia […]

todayJune 5, 2026 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds