Nigerian Army Explain why Soldiers No Suppose Dey Social Media
By : Jolayemi Olajide Nigerian Army don warn im personnel make dem stay away from social media, say any soldier wey break di rules go face punishment. Army Provost Marshal, Maj. Gen. Mathias Erebulu, give di warning during training seminar for Military Police personnel for Thursday wey African Independent Television report. E talk for Abuja say commanders and officers suppose go back to dia formations to sensitize troops on di […]