Health Ogas Raise alarm Dat, Japa Syndrome don finish Health Hospital
By : Jolayemi Olajide Wi oga Presido, of National Association of Nigeria Nurses and Midwives, Haruna Mamman, don raise alarm say Nigerian nurses dey leave di country in large numbers go abroad. Say dis one dey put serious pressure for Nigeria already weak health system. E tuk dis one for Abuja on Tuesday during 2026 International Nurses Day celebration. According to am, more than 57,000 nurses don comot Nigeria for […]