Nigerian Senate

14 Results / Page 2 of 2

Background

National

Senate Minority Caucus Clear Tuks Say Senate No Reject Electronic Result Transmission

By: Esther Ayoola Di Senate Minority Caucus on Thursday tuk say Senate no ever reject electronic transmission of election results before dem pass di Electoral Act (Amendment) Bill, contrary to wetin some media report. Say confusion gadimma afta news spread on Wednesday, dey claim say senators reject electronic transmission and 10-year ban for vote buyers and other election offenders. Now, di Senate caucus pipo don clear di air, say di […]

todayFebruary 6, 2026 30

National

Senate Ready To Finish Electoral Act Bill

By: Esther Ayoola   Wi Senate go resume debate on di controversial Electoral Act amendment bill on Tuesday, as pipo dey vex over di delay, say e fit affect di 2027 general elections. Dem don form seven-member ad hoc committee wey go harmonize senators’ positions and settle wahala wey dey di bill. Di committee, wey dem form last Thursday afta three-hour private session, don spend three days to check di […]

todayFebruary 3, 2026 30

National

Senate Set Timetable To Pass 2026 Budget

By: Esther Ayoola Senate Appropriations Committee don share timetable for Nigeria 2026 budget on how ministries, department and agencies go defend dia budget. Committee chairmo, Senator Solomon Olamilekan, ni drop dis one on Friday during committee meeting, dat dem wan finish everything by March 17, 2026. Senator Olamilekan also say public hearing go start from February 2 reach February 13, make Ministries, Departments and Agencies defend dia budgets.

todayJanuary 30, 2026 36

National

Senate Form 7-Man Committee To Arrange Views On Electoral Act Bill

By: Esther Ayoola Wi Senate don form one seven-man committee to gather and arrange all lawmakers’ views on dabiiii Electoral Act Amendment Bill, 2026. According to report, di committee, wey include Senators Adamu Aliero, Aminu Tambuwal, Adams Oshiomhole, Danjuma Goje, Tony Nwoye, and Titus Zam, go submit one final report to Senate by next Tuesday. Di decision  dey drop afta  more than two hours of Senate discussion of di bill […]

todayJanuary 30, 2026 25

National

Insecurity – Senate Vow To Restore Normalcy For S-East

Di Senate Adhoc Committee on South-East/North East for di Senate National Security Summit 2025 don assure people of di South-East say dem go restore normalcy and better security for di zone. Senator Austin Akobundu, wey be chairman of di committee, give di assurance during di security summit for Enugu yesterday. Di summit carry di theme: “Strengthening Nigeria’s National Security Architecture: Innovation, Collaboration and Resilience in a Changing World.” NAN report […]

todayNovember 21, 2025 24

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds