Nuhu Ribadu

3 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Customs Hand Over 399 Seized Rifles To NSA

Nigeria Customs Service, NCS, don hand over more dan 399 seized rifles to di office of National Security Adviser, Nuhu Ribadu, as part of efforts to stop illegal arms movement for di country. Customs boss, Adewale Adeniyi, talk on Monday say di service don finish examination of di arms wey dem seize for Tincan Island Port, where dem find 399 fully assembled Jojef firearms plus plenty rifle parts. Adeniyi warn […]

todayAugust 18, 2026 10

obodo oyinbo

Ribadu, Top US Official Meet to Boost Security Partnership

By : Jolayemi Olajide National Security Adviser Nuhu Ribadu don meet with senior United States delegation wey Frank Garcia, di new US Assistant Secretary of State for African Affairs, lead to strengthen security partnership between both countries. Di meeting happen for Abuja on Monday and na Garcia first official visit to Nigeria since e resume office on June 1, 2026. Ribadu talk say both sides discuss how to improve long-standing […]

todayJuly 14, 2026 17

OBODO NAIJA

Tinubu Meet Security Senior Mehn For Aso Rock

By: Yusuf Abuh Wi oga Presido, Bola Tinubu dey complain oh, in fact im do closed-door meeting with top security chiefs for Aso Rock Villa, Abuja, to check how security mata be for di country. According to report Di meeting focus on fight against terrorism, banditry, kidnapping and oda security wahala wey still dey worry Nigerians. National Security Adviser Nuhu Ribadu, Defence Minister Mohammed Badaru, top military commanders, DSS, NIA […]

todayJuly 10, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds