OBODO NAIJA

Wike Tok Say Na Hin Chase Lawal Comot From PDP

todayOctober 13, 2026 4

Background
share close

By: Jolayemi Olajide

FCT Minister, Nyesom Wike, don fire back at Zamfara Governor, Dauda Lawal, after e call am dat guy.

Wike tok dis one on Tuesday during media parley, as e claim say na im make Lawal comot from Peoples Democratic Party, PDP.

E talk say even though Lawal get money, im and im people no fit stand against am when dem still dey inside PDP.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds