Olusegun Obasanjo

10 Results / Page 1 of 2

Background

Politics

Obasanjo Tok Say Nigeria Help End Apartheid for South Africa

By: Kofoworola Olayinka Former Presido Olusegun Obasanjo don say South Africa for struggle to end apartheid without Nigeria strong support during di gbas gbos against white minority rule. Obasanjo tok am while speaking on Naija role in di anti-apartheid struggle, saying Naija oppose di system because dem believe say no Black person suppose dey treated like inferior human being. E say  make Naija join hands with other African leaders to […]

todaySeptember 14, 2026 10

OBODO NAIJA

How Oshiomhole Lead Protest When Obasanjo Comot Fuel Subsidy.

By: Mariam Ajayi Edo North Senator, Adams Oshiomhole, don recall how e organise residents for Ogun State to protest against fuel subsidy removal during former Presido Olusegun Obasanjo University of Lagos government. Oshiomhole make dis disclosure during national discourse wey The Companion organise for University of Lagos, as e say e fear say corruption fit swallow di money from di subsidy removal. E tok say at di time, e bin […]

todayAugust 26, 2026 14

OBODO NAIJA

Charly Boy Say No Mistake Obasanjo Laughter For Weakness

By: Mariam Ajayi Popular Nigerian entertainer, Charly Boy, don warn Nigerians say make dem no mistake former Presido Olusegun Obasanjo laughter for weakness. Charly Boy say Obasanjo no be person wey anybody suppose mess with, as e describe di former presido as fearless. For post wey e make for X, Charly Boy compare himself with Obasanjo and say both of dem dey make am laugh sometimes.

todayAugust 26, 2026 13

OBODO NAIJA

Atiku Say Obasanjo No Get Electoral Value, Claims Arewa Make Am President

By: Mariam Ajayi ADC presidential candidate, Atiku Abubakar, don dismiss former President Olusegun Obasanjo electoral strength, saying on Wednesday that Obasanjo no fit win im own state or South-West during di 1999 presidential election and na Arewa support make am president.   Atiku make di statement while speaking with journalists amid renewed disagreement between am and Obasanjo over dia political relationship and dia roles in di 1999 election, as he […]

todayAugust 20, 2026 15

Politics

Atiku Tear Ground, Say “Na Me Carry Obasanjo For Head After Prison!”

By : Jolayemi Olajide ADC presidential candidate and former Vice Presido Atiku Abubakar don hit back at former Presido Olusegun Obasanjo, tok say after Obasanjo regain freedom from prison with little to im name, na him receive am, cloth am, care for am and make sure say e no lack anything. Atiku, through statement wey im Senior Special Assistant on Public Communication, Phrank Shaibu, release, tok say e react with […]

todayAugust 1, 2026 21

OBODO NAIJA

OBASANJO DROP BOMBSHELL! Say Atiku Allegedly Give Na’Abba ₦5 Million To Start Impeachment Plot

By: Yusuf Abuh Former Presido Olusegun Obasanjo don allege say im former Vice Presido, Atiku Abubakar, give late House of Representatives Speaker Ghali Na’Abba ₦5 million to kick-start impeachment plot against am during dia first term in office. Obasanjo make di allegation through one statement while replying former Ogun State Gofnor Olusegun Osoba over political events wey lead to di 2003 general elections. Di former Presido claim say Atiku invite […]

todayJuly 24, 2026 18

OBODO NAIJA

Atiku Fire Back! Say Obasanjo Dey Play Politics With Old Impeachment Story

By: Yusuf Abuh ADC presidential candidate and former Vice Presido Atiku Abubakar don reject former Presido Olusegun Obasanjo allegation say e give late House Speaker Ghali Umar Na’Abba money to begin impeachment plot against am, as im media aide Phrank Shaibu release statement on Friday describe di claim as political game ahead of 2027 election. Atiku tok say di allegation na attempt to spoil im name and give unfair political […]

todayJuly 24, 2026 17

OBODO NAIJA

Obasanjo Warn Say Make Nigeria No Allow Civil War Again

Former President Olusegun Obasanjo don warn say plenty of di things wey cause Nigeria Civil War for 1967 still dey ground, and everybody must join hand make dat kind wahala no happen again. Obasanjo tok dis one on Wednesday as e receive book, research materials, videos and interviews about di Asaba Massacre from Chief Chuck Nduka-Eze for di Olusegun Obasanjo Presidential Library, Abeokuta. E praise Nduka-Eze for keeping di history […]

todayJuly 2, 2026 14

OBODO NAIJA

Kwankwaso Jam Obasanjo For Kano aliagn politics

Senator Rabiu Musa Kwankwaso pay courtesy visit to former President Olusegun Obasanjo for Kano on Thursday night. Obasanjo, wey dey Kano for official assignment, receive Kwankwaso for im temporary residence. Statement wey Saifullahi Hassan release say Aminu Gwarzo join Kwankwaso for di visit. Di statement no talk wetin di two leaders discuss during di meeting.  

todayJune 26, 2026 27

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds