Listeners:
Top listeners:
KonfamFM 89.5 We Dey For You
With Daddy Swag, Area Mama & Konfam Parrot5:00 am - 12:00 pm
With Donvelly, Ogbueshi and Konfam Parrot12:00 pm - 4:00 pm
with Igwe & Lolo4:00 pm - 9:00 pm
OBODO NAIJA
todayAugust 26, 2026 16
By: Mariam Ajayi
Popular Nigerian entertainer, Charly Boy, don warn Nigerians say make dem no mistake former Presido Olusegun Obasanjo laughter for weakness.
Charly Boy say Obasanjo no be person wey anybody suppose mess with, as e describe di former presido as fearless.
For post wey e make for X, Charly Boy compare himself with Obasanjo and say both of dem dey make am laugh sometimes.
Written by: News Editor 2
Charly Boy Nigeria Olusegun Obasanjo
todayOctober 14, 2026 5
todayOctober 14, 2026 7
5:00 am - 12:00 pm
This will close in 0 seconds