ORCHID POWER OUTAGE

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/Pipo-Dey-Complain-On-Top-Light-Wahala-For-Lekki.webp

Lagos

Pipo Dey Complain On Top Light Wahala

Pipo wey dey stay Orchid Road for Lekki, Lagos State, don para give Eko Electricity Distribution Company and the Transmission Company of Nigeria aka NEPA say dem go dey protest every month till dia light better. Di residents for di Lekki Conservation Estate Community Development Area gather comot for weekend with placard to complain say dem dey pay big money for zero light. President of di association, Bode Akinwande, press […]

todayNovember 16, 2026 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds