Army Burst Illegal Bunkering Site For Lagos, Arrest Six
By: Esther Daniel Nigerian Army say troops from 65 Battalion don go gbab six suspected illegal bunkerers, dat is oil thief thief as dem dey fetch crude oil form di site inside Orile area of Lagos State. According to the Army, dis one hapiun last week, the operation hapun after dem receive correct intelligence about dis oil thief thief. Say During the raid, soldiers recover four drums, including two wey […]