Supporters scarra Ikosi-Ketu APC Primary with Stones
By : Jolayemi Olajide Nor be small jogolo for ikosi ketu today, as All Progressives Congress, lagos State house of Assembly primary election turn blood tap. Supporters of Dr. Seriki Muritala Ishola, wey be mata wey occupy di sit right now, dey shout one side, Amzat pipo sef dey oda coner dey shout, dem bin dey hope say dem go conclude di primaries today. Konfam news bin dey ground wey […]