Wike Shenk Makinde Presidential Ambition, Say no Joinbody Between PDP And APM
By : Jolayemi Olajide Minister of FCT, Nyesom Wike once again don distance di pipo democratic party, PDP with any form of ejima doings with Allied Peoples Movement, APM. You sabi say, Oyo state govo, Makinde go declare im interest for presidency, for rally wey hapun for Ibadan, say dem wan join force with APM. In reaction, di Moral govo, tortorri dis mata as im go inspect ongoing road projects, […]